On Air Now

Kulele Zone

3:15pm - 6:00pm

"Call Bandits Pipu Terrorist" - Senate dey tell Presido Buhari

As plenti badness dey shele for Northern states like Zamfara, Katsina, Kaduna ,Borno and oda states. De Senate, yesterday, ask President Muhammadu Buhari make eim call dem as terrorists for de country.

As plenti badness dey shele for Northern states like Zamfara, Katsina, Kaduna ,Borno and oda states.  Senate, ask President Muhammadu Buhari make eim call dem as terrorists for de country.

De Senate President, Ahmad Lawan, and oda lawmakers don tok say make dem declare war against bandits and also make Federal Government agencies  make dem help Nigerians wey bandits gbege don affect.


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C