On Air Now

Una Wake Up Show

4:00am - 9:00am

Lagos state close di school wey 5 year old pikin die for swimming pool

Ministry Education for Lagos don close Redeemers Nursery and Primary School for Ogba, sake of 5 year old pikin wey die for di school when eim dey swim.

Ministry Education for Lagos don close Redeemers Nursery and Primary School for Ogba, sake of 5 year old pikin wey die for di school when eim dey swim.

Ministry of Education come later find out say di school no get complete papers.

How u see di mata? #chookmouth


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C