On Air Now

Market Runz

11:00am - Noon

Abuja-Kaduna Train attack- Gbege pipo release one woman wey get belle

Thamina Mahmood just comot from di hand of pipo wey kidnap am. She get belle and base on record, na di second pesin wey d bad guys don release, afta March 28, 2022 Kaduna train attack.

Thamina Mahmood just comot from di hand of pipo wey kidnap am. She get belle and base on record, na di second pesin wey d bad guys don release, afta March 28, 2022 Kaduna train attack. She say dem take care of her well, and make government negotiate wit di kidnapper, so dat odas wey remain fit go house.

Wetin you tink? #chookmouth
 


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 34°C | Low: 27°C