On Air Now

Satide Waka

10:00am - 2:00pm

Presido Tinubu Don Nominate Cardoso as CBN Governor.

Di special Adviser to di president on Friday tok say di nomination na for 5 years first before Nigeria go confirm am.

Di directive dey in line wit section8 (1) of di Central Bank of Nigeria Act,2007.
Di president also nominate four new Deputy Governors of di CBN for a term of five years until di senate go agree.
Di wey dem nominate: Emem Nnana Usoro, Muhammad Sani Abdullahi Dattijo,Philip Ikeazor and Bala M.Bello.  


Today's Weather

  • Lagos

    Thundery shower

    High: 33°C | Low: 26°C