| MAKE UNA YARN UNA OWN INDEPENDENCE DAY CORRECT TORI ABOUT WE COUNTRY NIGERIA |
|
|
|
|
Dem born you for Independence day (1960)? How e bi like? Make we join togeda and joli with our country. Make you send us some small small tori (and una foto of that time if una get am). Go our email This e-mail address is being protected from spambots. You need JavaScript enabled to view it “I throway salute giv Naija my papaland Say i go dey yan betta, dey proper and stand for am gidigbam I go dey work for Naija with all my power I go put mouth for any matta wey concern us I go dey confirm every of our confamento As papa Godey go dey give me hand” |
















